Lyrics
Angel eh
Angeli
Angelu
Babe o
You dey go place ring on my Hand
Promise To be my man o
I go wear your ring o chineke
Mo ni fe e o, i do
Love you
Mo ni fe e o, i do
I got an angel walking down the Aisle
I got an angel
Kiss me o
I got an angel
Chineke blessed me o
I got an angel
Kiss me o
I go be your wife o
My flames dem burn bright o
Chineke bless me now
I wan born pikin oo
I got an angel walking down the Aisle
I got an angel
Kiss me o
I got an angel walking down the Aisle
I got an angel
Kiss me o
Kissing me and loving me
Till times over
Hugging me and holding me
Angel eh
Oh oh oh
Mo nife e o, I do
Love you
Mo nife e oh
Angel eh
Angeli
Mo nife e o, I do
Love you
Mo nife e oh
Angel eh
Angeli
Kendra Aliu, Shaquria Adderly
O/B/O DistroKid